Choko Lyrics by TEKNO


Hey aie! Alhaji

[CHORUS]
If you give me your love baby, I no go joke oh
Turn around make I comot
Something for your back oh (Something for your back oh)
And I dey like the way you dey enter the moto
I don choko
I don choko, choko

Oh no no no no no
I like it when when your body dey roll oh
Oh no no no no no
Folake come and ko ma ro
Oh no no no no no
I no go ever leave you waka oh
Oh no no no no no
I say you are the one for me

Whine for the man wey dey kpanya
Oh! For the man wey dey kpanya

[VERSE 1]
Kpe kpe di kpe kpe, she got me do kpe kpe
Iyawo serere, I like the way you do ge ge oh
For your information, I get the connection
Now you know for my heart you win the election
Say my decision, occupation, indication say na yes

[CHORUS]
And if you give me your love o,
If you give me your love baby I no go joke o
Turn around, turn around
Make I comot something for your back oh
(Something for your back o)
And I dey like the way you dey enter the moto oh
I don choko, I don choko choko
Oh no no no no no no
I like it when when your body dey roll oh
Oh no no no no no no,
Folake come and ko ma ro
Oh no no no no no no,
I no go ever leave you waka oh
Oh no no no no no no,
I say you are the one for me
Oh no no… Oh nononono , oh noo

[VERSE 2]
Baby cooperate oh
me and you we correct eh
Since I indicate o, say na you wey me want o
You cannot regret oh
Sixty two times that we met oh yeah
Baby ashi mewo
Da ma Ole le ma oh

[CHORUS]
If you give me your love oh
If you give me your love baby I no go joke o
Turn around, turn around make I comot
Something for your back o (something for your back o)
And I dey like the way you dey enter the moto
I don choko, I don choko, choko
Oh no no no no no no,
 I like it when when your body dey roll oh
Oh no no no no no no,
Folake come and ko ma ro
Oh no no no no no no,
I no go ever leave you waka oh
Oh no no no no no no,
I say you are the one for me

You are the one, you are the one
You are the one , you are the one

 

 


About Choko

Album : Choko (Single)
Release Year : 2018
Added By : Afrika Lyrics
Published : Aug 21 , 2018

More TEKNO Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet

See also



You May also Like



Get Afrika Lyrics Mobile App

About AfrikaLyrics 

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl